Welcome to MyBunny.TV - Your Gateway to Unlimited Entertainment!
Enjoy 6,000+ Premium HD Channels, thousands of movies & series, and experience lightning-fast instant activation.
Reliable, stable, and built for the ultimate streaming experience - no hassles, just entertainment!
MyBunny.TV – Cheaper Than Cable • Up to
35% Off Yearly Plans • All
NFL, ESPN, PPV Events Included 🐰
Join the fastest growing IPTV community today and discover why everyone is switching to MyBunny.TV!
Start Watching Now
Lyrics From The Teaser Here
Extended Teaser Here
[Intro]
Shalli-fucking-popi, the President
Only one Pluto Presido, they call me Shallipopi
Seh, seh, seh (Wai')
Yo X (Wai')
Na so, na so
Na so, na so
Na so (Na so, na so)
Na so (Na so-so-ri-so-so)
Na so, na so (Ayy)
Na so, na so (Say!)
Gi- (Wai')
[Verse 1]
Wai'
Anytime me I shoot my shot, I swear me I never miss (I never miss, confirm)
I get too many many, too many many bills on my neck (Wai'), make dem let make I breathe (No go dey)
No be today we come (Ehn?), e no get hot conversation wey we never kiss
(Say?)
If you no like Shalli', you dey miss (Clear road)
Verified Pluto cannabis (Wahala!)
Talk well, let me give you from the back babe
[?]
To avoid Plan B, plan well for plan A
If you no dey whine your back like a ogbanje
[?]
I dey scarce if they're looking for me, na me dey totori their body
[Chorus]
Na me dey totori their body (Say, say, say, say)

Na me dey totori their body (Say, say, say, say, confirm)
Na me dey totori their body (Say, say, say, say)
[Verse 2]
Wait, oya no stress like baba Wizzy ...