Reekado Banks
OMG (Jawon Laya)
[Chorus: Reekado Banks]
Oh My God oh
Hmm am in trouble
These girls wan kill me
But eh bad man still living
I say, Oh My God oh
Hmm, am in trouble
These girls wan kill me
But eh bad man still living
So, I Jawon Laya se won l’eyin
Don’t stop oh Baba go on s’ohun
Jawon Laya se won l’eyin
Don’t stop oh Baba go on s’ohun
[Verse 1: Illbliss]
Okay! Nwanna, liquidity
We dey ball with simplicity
Oga Boss e na Reeky Standard
God Father flow, ain zulu Davido
Zulu kwa the show n***a i dikwa very slow
Jide kwa sa gi kolu kwe ya na
Ba tazia club a kpowasi a wa
100 carat igbo boy a dim woo
Asa biko pasa overall boss
Chopping my money with over all floss
Hapu scholarship biko welu ballership
Everything 100 omo na ownership
[Pre-Chorus: Illbliss]
Mu na Reekado shut down Colorado
Then we shut down Malay and Johse
Umunu una land e ya forming cozy
Asanu ba champagne uwa di rosy
[Chorus: Reekado Banks]
Oh My God oh
Hmm am in trouble
These girls wan kill me
But eh bad man still living
I say, Oh My God oh
Hmm, am in trouble
These girls wan kill mе
But eh bad man still living
So, I Jawon Laya se won l’eyin
Don’t stop oh Baba go on s’ohun
Jawon Laya sе won l’eyin
Don’t stop oh Baba go on s’ohun
[Verse 2: Mr Eazi]
It’s your boy, Eazi Zagar that
Me, I dey pop like Champagne le le
And I dey ball like Mark eh le le eh le le
Me, I dey kill any beat I dey kill every show
Them say I be Bond eh le le eh le le
Oya, baby, make we se le le le
Move your body like sewere sewere
E be me be the one, e be me be the
Number 9 I be Pele le le le le le
Say me, I no dey play le le le le le le
If I lose money, then I make am again (am again)
See again, if I lose money, then I make am again then I make am again
Wetin I never see oh
This girl fast like a thief oh “zagar that”
But me, as a bad man
Everybody know say I be Chapiro gen gen gen
[Chorus: Reekado Banks]
Oh My God oh
Hmm am in trouble
These girls wan kill me
But eh bad man still living
I say, Oh My God oh
Hmm, am in trouble
These girls wan kill me
But eh bad man still living
So, I Jawon Laya se won l’eyin
Don’t stop oh Baba go on s’ohun
Jawon Laya se won l’eyin
Don’t stop oh Baba go on s’ohun
[Verse 3: Illbliss]
Soft, baby girl, soft
She dey whisper, everything’s soft
Soso ballers, ain on a lot
One call my guy you are cuffed
Na we government iLLy succulent
Left and right *** fraudulent
Icho zi ma gbu guy man uche odikwa ya
Phyno Fino, nwanne, ino kwi ya
Sugar, come for the sugar
Car full of girls, all come for the sugar
Skinny or thick I really can’t pick
O so na ball, everyday of the week
[Pre-Chorus: Illbliss]
Mu na Reekado shut down Colorado
Then we shut down Malay and Johse
Umunu una land e ya forming cozy
Asanu ba champagne uwa di rosy
[Chorus: Reekado Banks]
Oh My God oh
Hmm am in trouble
These girls wan kill me
But eh bad man still living
I say, Oh My God oh
Hmm, am in trouble
These girls wan kill me
But eh bad man still living
So, I Jawon Laya se won l’eyin
Don’t stop oh Baba go on s’ohun
Jawon Laya se won l’eyin
Don’t stop oh Baba go on s’ohun