Welcome to MyBunny.TV - Your Gateway to Unlimited Entertainment!

Enjoy 6,000+ Premium HD Channels, thousands of movies & series, and experience lightning-fast instant activation.
Reliable, stable, and built for the ultimate streaming experience - no hassles, just entertainment!

MyBunny.TV – Cheaper Than Cable • Up to 35% Off Yearly Plans • All NFL, ESPN, PPV Events Included 🐰

Join the fastest growing IPTV community today and discover why everyone is switching to MyBunny.TV!

Start Watching Now
Davido
Feel (Cover)

FEEL Lyrics

[Pre-Chorus]
Itz Chuksboy on beat

I be on the phone
Calling you tonight
I wan make you show me
Make we no dey fight
I no wan sleep alone
Wanna hold you tight
Water full my eyes
But I'll be alright

[Chorus]
Forever
O ma latan (Aya)
O ma gba, o ma kẹ'tan
Ibebe idi ẹ, mo maa ṣi tan o
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go
Oh oh oh
Chuksboy ya ya

[Verse]
Me I no go fit leave u my bella
I've been feeling lonely like all week
Mo fe me de re
Nobody wey fit move me
To ba mi de re
Omor I like it when we Joebodi
Dance like sele le..

Girl I'm in love ur slow whine ah
And nobody can give me same vibe ah
Asa ur holding my breath down ah
Ur body is making feel alright
Feel alright
Billboard baby you're my number one
Loving you is my best option
Lay my life just for you baby
Oh oh oh

[Chorus]
Forever
O ma latan (Ayah)
O maa gba, o maa kẹ'tan
Ibebe idi ẹ, mo maa ṣi tan o
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go
[Outro]
Ahn ahn ahn ahn ahn(oh oh)
Ahn ahn ahn ahn ahn(oh oh)
Ahn ahn ahn ahn ahn ahn(Itz Chuksboy by the way)