Ajebo Hustlers
Track 3
Lyrics from Snippet

[Pre-Chorus]
I know the color of your heart now
Velvet red it is
You know I'm quite a pessimist
Hoping we gon' create good memories
You know say you sef you're a wild one, okorokpe to say the least
Nwata bu nu aute she get the rizz
Put you on some munchies and some trips

[Chorus]
Dodorima
Tell the uber guy to take left or he follow the map
Uuyeah-uuyea, uuyeah-uuyea
Come with your friends, Angela and Somadina
I say na all of una

[Verse]
Kpos, eh
24/7, 365
The banny still dey come my way abruh, I no fit decide
Chidera dey my Warri, Angela dey with my guys
I don put am on things and things, omo she no fit deny, eh
Sweet girl wey like to chewing gum me
Abi na love? This one na discovery, abobi e don be
Fine girl wey come get uglies