[Intro]
Chee
Chee
Ehn?
Ehn?
Ehn?
Who dey, eh, wetin dem talk?
Ehn?
Ehn?
Na, ai, chai, wetin dem talk?
No be small thing o
Halla oyi eh, halla oyi eh, yeah
Halla oyi eh, yeah
[Verse 1]
See
For instance
Say I be the one wey dem give chance
Say I be one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree
To agree to create chance
But now I am not of importance
'Cause, now, I am looking from a distance
That's why you give them the chance
To do us and turn us to victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
Them get us use do excuse to buy chance
Ai, them no wan know say we dey
Them dey use us dey play
All we get is a pursing glance
Anytime we stand for resistance
When them in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance
Lord! Oh my God!
[Chorus]
Halla oyi eh!
The thing what I'm feeling
Is a feeling of love
And if you know say it so, so
Halla oyi eh!
In your house o
Or you in a motor
And you dey a go slow
Halla oyi eh!
This thing is affecting your being
And it's killing your soul
Halla oyi eh!
Halla oyi eh for the thing wey we see
Dey make you halla oyi eh
See this type of thing wey we dey feel
They make me dey want to dey
Halla oyi eh!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey
Halla oyi eh!
Stand, look around you
And I bet you go dey want to dey
To dey halla oyi eh!
Halla oyi eh, for the thing wey you see wey make you halla oyi eh
[Verse 2]
For instance
Say emi ni baale of Nigerians
Shey I go dey respect your own stance?
Shey I go create the scenery
For better to plenty
To dey make we dey give chance
Instead of to dey pack the money go France
Dey make suffer to full in abundance
Dey make me to wan run away
To a place wey e be say
I go dey feel like to breakdance
Where dem go respect my skills for instance
Where dem go no go just there dey play pranks
On top the people
Wey work the way
Wey give them the key
To the door to the substance
Wey dem just dey use with freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plans eh
Create annoyance for my heart
[Chorus]
So halla oyi eh!
The thing what I'm feeling
Is a feeling of love
And if you know say it so, so
So halla oyi eh!
In your house o
Or you in a motor
And you dey a go slow
Just halla oyi eh!
This thing is affecting your being
And it's killing your soul
Halla oyi eh!
Halla oyi eh for the thing wey we see
Dey make you halla oyi eh
See this type of thing wey we dey feel
They make me dey want to dey
To dey halla oyi eh!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey
Halla oyi eh!
Stand, look around you (Chineke meh)
And I bet you go dey want to dey (Ai, chai)
To dey halla oyi eh!
Halla oyi eh, for the thing wey you see wey make you halla oyi eh
Halla oyi eh! (Halla oyi eh!)
Halla oyi eh! (Ooh, ooh-ooh-ooh)
Halla oyi eh!
Eh!
Make we dey give chance
Instead of gather money dey dey go France
Ai, hmm, not to dey come dance
Ei, baale of Nigerians
Halla oyi eh!
Halla oyi eh, eh-eh, halla oyi eh!
Halla oyi eh!
Halla oyi eh!
Halla oyi eh!
Halla oyi eh eh eh
Halla oyi eh!
Chineke meh!
Halla oyi eh!
Halla oyi eh eh eh